freestyle
Naija
Etymology
From: English free, style.
Pronunciation
- frìstáì
Verb
- Make person no too put body for matter.
- Di Supervisor don learn to freestyle since management give am query. — (NSC_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
- My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard. — (NSC_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
- Make person perform wetin im no first arrange sey na im e go perfom.
- I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release. — (NSC_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
Translations
- English: ignore, overlook, freestyle