freestyle

Revision as of 17:43, 23 November 2020 by 154.66.43.49 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English free, style.

Pronunciation

  • frístáìl

Play Play

Noun

  1. na for person to relax how e dey handle matter.
    • de Supervisor don learn to freestyle since management give am query  — (NSC_Legbeti_2020, The Supervisor calmed down after he got a query from the Management.)
    • My brother, give yourself joy o, begin freestyle. Life no hard.  — (NSC_Legbeti_2020,My friend learn to relax and enjoy, life is sweet.)
  2. na make musician rap wetin im no first prepare to sing.
    • I like how Davido freestyle for inside Beyonce latest release  — (NSC_Legbeti_2020, I like Davido's freestyle in Beyonce's latest album.)
    • nowadays ehnn, many musicians no just dey sing better song again, na so so to dey do freestyle music dem sabi.  — (NSC_Legbeti_2020, Many musicians ad lib,no lyrics .)