Difference between revisions of "friend"

Line 34: Line 34:
 
* English: ''buddy'', ''friend''
 
* English: ''buddy'', ''friend''
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make two people people dey like diersef.
+
* Make two people people dey like diersef.
#:* {{ux|dv|Me and john dey '''friend''' each other. |(NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)}}
+
:* {{ux|dv|Me and john dey '''friend''' each other. |(NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)}}
#:* {{ux|dv|Any lecturer wey government hear say dey '''friend''' student go lose im job. |(NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose im job.)}}
+
:* {{ux|dv|Any lecturer wey government hear say dey '''friend''' student go lose im job. |(NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose his job.)}}
#:* {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey '''friend''' di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}}
+
:* {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey '''friend''' di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''date''., ''court''
 
English: ''date''., ''court''

Revision as of 14:24, 25 May 2021

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 354
  • Frequency in raw corpus: 971
  • Frequency rank in raw corpus: 377

Noun

  1. Na person wey no be person family but wey close well well to person.
    • Na my uncle friend.  — (NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)
    • E hard to see better friend.  — (jw__7296. It's difficult to find a true friend.)
    • Na di advice wey I fit give you as friend be dat o.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
    • You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buddy, friend

Verb

  • Make two people people dey like diersef.
  • Me and john dey friend each other.  — (NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)
  • Any lecturer wey government hear say dey friend student go lose im job.  — (NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose his job.)
  • Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)

Translation

English: date., court