boyfriend

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • bɔ́ɪ́frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Guy wey never marry girl but dem dey friend deirsef.
  • Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use.  — (That my Samsung phone was bought for me by my new boyfriend.)
  • Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so.  — (That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
  • E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays.  — (It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend