Difference between revisions of "friend"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 30: | Line 30: | ||
* Make two people dey like diersef. | * Make two people dey like diersef. | ||
:* {{ux|dv|Me and John dey '''friend''' each other. |(NSC_2021, John and I are dating.)}} | :* {{ux|dv|Me and John dey '''friend''' each other. |(NSC_2021, John and I are dating.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|Any lecturer wey government hear | + | :* {{ux|dv|Any lecturer wey government hear sey dey '''friend''' student go lose im job. |(NSC_2021, Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose his job.)}} |
:* {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey '''friend''' di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}} | :* {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey '''friend''' di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}} | ||
:* {{ux|dv|You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)}} | :* {{ux|dv|You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)}} |
Revision as of 13:10, 21 July 2022
Naija
Etymology
From: English friend
Pronunciation
- frɛ̂nd
Noun
- Person wey no be person family but wey close well well to person.
- Na my uncle friend. — (NST_cleaned__2338, He is my uncle's friend.)
- E hard to see better friend. — (jw__7296, It's difficult to find a true friend.)
- Na di advice wey I fit give you as friend be dat o. — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buddy, friend
Verb
- Make two people dey like diersef.
- Me and John dey friend each other. — (NSC_2021, John and I are dating.)
- Any lecturer wey government hear sey dey friend student go lose im job. — (NSC_2021, Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose his job.)
- Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)
- You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)
Translation
English: date, court