Difference between revisions of "friend"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''friend'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 971 | * Frequency in raw corpus: 971 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 377 | * Frequency rank in raw corpus: 377 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #* Na person wey no be family but wey close [[well well]] to person. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na my best '''friend''' snatch my boyfriend. |(NSC_Legbeti_2021. My best friend snatched my boyfriend.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na my uncle '''friend'''. |(NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|E hard to see better '''friend'''. |(jw__7296. It's difficult to find a true friend.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Na di advice wey I fit give you as '''friend''' be dat o. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)}} | |
− | + | #* Na when boy and girl dey date each other. | |
− | #: {{ux|dv|Na my uncle '''friend'''. |(NST_cleaned__2338 | + | #:* {{ux|dv|Me and john dey '''friend''' each other. |(NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Any lecturer wey government hear say dey '''friend''' student go lose im job. |(NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose im job.)}} | |
− | + | #: {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey '''friend''' di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}} | |
− | #: {{ux|dv|E | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Na di advice wey I fit give you as '''friend''' be dat o. |(LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday, |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Slap girl friend. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__169, Slap '''girl friend'''.)}} | #: {{ux|dv|Slap girl friend. |(KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__169, Slap '''girl friend'''.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[boyfriend]], [[girlfriend]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[paddyman]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[enemy]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''buddy'', ''friend'' |
Revision as of 17:01, 4 February 2021
Naija
Etymology
From: English friend
Pronunciation
- frɛ̂nd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 30
- Frequency rank in NSC treebank: 354
- Frequency in raw corpus: 971
- Frequency rank in raw corpus: 377
Noun
- Na person wey no be family but wey close well well to person.
- Na my best friend snatch my boyfriend. — (NSC_Legbeti_2021. My best friend snatched my boyfriend.)
- Na my uncle friend. — (NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)
- E hard to see better friend. — (jw__7296. It's difficult to find a true friend.)
- Na di advice wey I fit give you as friend be dat o. — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
- You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)
- Na when boy and girl dey date each other.
- Me and john dey friend each other. — (NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)
- Any lecturer wey government hear say dey friend student go lose im job. — (NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose im job.)
- Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)
- Slap girl friend. — (KAN_02_Girls-Life-In-Kano_DG__169, Slap girl friend.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buddy, friend
Verb
friend: befriend -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- I tell you now o sey Ochuko dey friend Ada . — no translation
Derived forms
Synonyms
- friends 0.73 457, broder 0.66 138, boyfriend 0.64 89, wife 0.64 1474, broda 0.64 165, neighbour 0.63 85, husband 0.63 1084, daughter 0.63 274, partner 0.61 160
Antonyms
- friends 0.73 457, broder 0.66 138, boyfriend 0.64 89, wife 0.64 1474, broda 0.64 165, neighbour 0.63 85, husband 0.63 1084, daughter 0.63 274, partner 0.61 160
Translations
- English: befriend