Difference between revisions of "friend"

Line 28: Line 28:
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[boyfriend]], [[girlfriend]]
+
* [[boyfriend]], [[girlfriend]], [[befriend]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 38: Line 38:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''buddy'', ''friend''
 
* English: ''buddy'', ''friend''
 
===Verb===
 
friend: befriend -- Definition in Naija?
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|I tell you now o sey Ochuko dey '''friend''' Ada .|no translation}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* friends 0.73 457, broder 0.66 138, boyfriend 0.64 89, wife 0.64 1474, broda 0.64 165, neighbour 0.63 85, husband 0.63 1084, daughter 0.63 274, partner 0.61 160
 
 
====Antonyms====
 
* friends 0.73 457, broder 0.66 138, boyfriend 0.64 89, wife 0.64 1474, broda 0.64 165, neighbour 0.63 85, husband 0.63 1084, daughter 0.63 274, partner 0.61 160
 
 
====Translations====
 
* English: befriend
 

Revision as of 17:13, 4 February 2021

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 30
  • Frequency rank in NSC treebank: 354
  • Frequency in raw corpus: 971
  • Frequency rank in raw corpus: 377

Noun

  1. Na person wey no be family but wey close well well to person.
    • Na my best friend snatch my boyfriend.  — (NSC_Legbeti_2021. My best friend snatched my boyfriend.)
    • Na my uncle friend.  — (NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)
    • E hard to see better friend.  — (jw__7296. It's difficult to find a true friend.)
    • Na di advice wey I fit give you as friend be dat o.  — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
    • You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)
  2. Na when boy and girl dey date each other.
    • Me and john dey friend each other.  — (NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)
    • Any lecturer wey government hear say dey friend student go lose im job.  — (NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose im job.)
    • Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday,  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: buddy, friend