friend
Naija
Etymology
From: English friend
Pronunciation
- frɛ̂nd
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 30
- Frequency rank in NSC treebank: 354
- Frequency in raw corpus: 971
- Frequency rank in raw corpus: 377
Noun
- Na person wey no be person family but wey close well well to person.
- Na my uncle friend. — (NST_cleaned__2338. He is my uncle's friend.)
- E hard to see better friend. — (jw__7296. It's difficult to find a true friend.)
- Na di advice wey I fit give you as friend be dat o. — (LAG_09_Country-Wahala_DG__117, That's the advice I can give to you as a friend.)
- You know dat kind time wey you dey friend woman, wey you go go stand under rain, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__36, You know that time when you are befriending a woman, when you will go and stand in the rain.)
- Na when boy and girl dey date each other.
- Me and john dey friend each other. — (NSC_Legbeti_2021. John and I are dating.)
- Any lecturer wey government hear say dey friend student go lose im job. — (NSC_Legbeti_2021. Any lecturer found guilty of having an affair with their students will loose im job.)
- Di men go dey one wey be sey as e dey friend di woman, e dey go di house everyday, — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__35, The men will be the ones that as he is befriending this woman, he is going to the house everyday.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buddy, friend