from

Naija

Etymology

From: English from

Pronunciation

  • frɔ̂m

Play Play

Verb

  • Where person village be or where person dey stay.
  • Alamy Where e from come?  — (bbc__13659, Alamy, where is he from? )
  • Na United State e from come.  — (jw__32892, He is from the United States. )

Translations

  • English: hail, live

Preposition

  • Place wey someting for start.
  • E don dey bleed from inside.  — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
  • Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers.  — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)


Translations

  • English: from, at