Difference between revisions of "from"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 40: | Line 40: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''from'' ''at'' | + | * English: ''from'' ,''at'' |
Revision as of 14:27, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: English from
Pronunciation
- frɔm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 252
- Frequency rank in NSC treebank: 65
- Frequency in raw corpus: 13276
- Frequency rank in raw corpus: 34
Definition
Spot wey someting start.
Verb
- De dey use am dey show where person village be.
- Alamy Where e from come? — (bbc__13659, )
- Na United State e from come. — (jw__32892, )
Synonyms
- originate, comot, born
Translations
- English: hail
Preposition
- Point wey someting for start.
- E don dey bleed from inside. — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
- Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers. — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)
Translations
- English: from ,at