Difference between revisions of "from"
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
TellaSamson (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | De dey use am dey show where person village be. | + | * De dey use am dey show where person village be. |
− | + | #{{ux|dv|Alamy Where e '''from''' come? |(bbc__13659, __no translation__)}} | |
− | + | #{{ux|dv|Na United State e '''from''' come. |(jw__32892, __no translation__)}} | |
− | # | ||
− | # | ||
− | |||
− | |||
Revision as of 16:21, 2 November 2020
Naija
Etymology
From English from
Pronunciation
- frɔm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 252
- Frequency rank in NSC treebank: 65
- Frequency in raw corpus: 13276
- Frequency rank in raw corpus: 34
Definition
Spot wey someting start.
Verb
- De dey use am dey show where person village be.
- Alamy Where e from come? — (bbc__13659, __no translation__)
- Na United State e from come. — (jw__32892, __no translation__)
Synonyms
- originate, comot, born
Translations
- English: hail
Preposition
We use am show a point wey someting con begin.
- E don dey bleed from inside. — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
- Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers. — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)
Synonyms
- comot
Translations
- English: starting point or initial reference of or at.