Difference between revisions of "from"

Line 33: Line 33:
  
 
===Preposition===
 
===Preposition===
We use am show a point wey someting con begin.
+
* We use am show a point wey someting con begin.
  
#: {{ux|dv|E don dey bleed '''from''' inside. |(IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)}}
+
#{{ux|dv|E don dey bleed '''from''' inside. |(IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)}}
#: {{ux|dv|Many pipo dey waka for many hours to go fetch water '''from''' '''from''' lakes, streams and rivers. |(bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)}}
+
#{{ux|dv|Many pipo dey waka for many hours to go fetch water '''from''' '''from''' lakes, streams and rivers. |(bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)}}
  
  

Revision as of 16:22, 2 November 2020

Naija

Etymology

From English from

Pronunciation

  • frɔm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 252
  • Frequency rank in NSC treebank: 65
  • Frequency in raw corpus: 13276
  • Frequency rank in raw corpus: 34

Definition

Spot wey someting start.


Verb

  • De dey use am dey show where person village be.
  1. Alamy Where e from come?  — (bbc__13659, __no translation__)
  2. Na United State e from come.  — (jw__32892, __no translation__)


Synonyms

  • originate, comot, born


Translations

  • English: hail

Preposition

  • We use am show a point wey someting con begin.
  1. E don dey bleed from inside.  — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
  2. Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers.  — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)


Synonyms

  • comot

Translations

  • English: starting point or initial reference of or at.