from

Naija

Etymology

From: English from

Pronunciation

  • frɔm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 252
  • Frequency rank in NSC treebank: 65
  • Frequency in raw corpus: 13276
  • Frequency rank in raw corpus: 34

Definition

Spot wey someting start.


Verb

  • Where person village be or where person dey stay.
  • Alamy Where e from come?  — (bbc__13659, Alamy, where is he from? )
  • Na United State e from come.  — (jw__32892, He is from the United States. )

Translations

  • English: hail, live

Preposition

  • Point wey someting for start.
  • E don dey bleed from inside.  — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
  • Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers.  — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)


Translations

  • English: from, at