from

Naija

Etymology

from English from

Pronunciation

  • frɔm

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 252
  • Frequency rank in NSC treebank: 65
  • Frequency in raw corpus: 13276
  • Frequency rank in raw corpus: 34

The word is used more in written texts than orally.

Definition

from: source -- spot wey someting start


Verb

from: hail -- de dey use am dey show where person village be


  1. - (frequency:20)
    Alamy Where e from come?  — (bbc__13659, __no translation__)
    Na United State e from come.  — (jw__32892, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • originate, comot, born


Translations

  • English: hail


Preposition

from: starting point -- we use am show a point wey someting originate


  1. E don dey bleed from inside.  — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
    From di, from January, from January to, for some...  — (NST_cleaned__37356, __no translation__)
    Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers.  — (bbc__65555, __no translation__)


Synonyms

  • comot


Translations

  • English: starting point or initial reference of or at