from
Naija
Etymology
From English from
Pronunciation
- frɔm
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 252
- Frequency rank in NSC treebank: 65
- Frequency in raw corpus: 13276
- Frequency rank in raw corpus: 34
Definition
Spot wey someting start.
Verb
- De dey use am dey show where person village be.
- Alamy Where e from come? — (bbc__13659, __no translation__)
- Na United State e from come. — (jw__32892, __no translation__)
Synonyms
- originate, comot, born
Translations
- English: hail
Preposition
- We use am show a point wey someting con begin.
- E don dey bleed from inside. — (IBA_13_Road-Safety_M__53, He had been bleeding from inside.)
- Many pipo dey waka for many hours to go fetch water from from lakes, streams and rivers. — (bbc__65555, Many people trek for many hours to fetch water from the lake.)
Synonyms
- comot
Translations
- English: starting point or initial reference of or at.