front

Revision as of 15:54, 7 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

Definition

anything wey no dey back

Noun

  1. Position wey dey before
    • Okay sit for front  — (Deuber__4937, __Alright, sit at the front)
  2. where someting from start.
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Woman breast
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)

Adverb

  1. wetin never happen
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)

Related Forms

Backyard

Synonyms

breast,

Antonyms

back

Translations

English: be in front, of cloth, the face