Difference between revisions of "fruit"

Line 20: Line 20:
 
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}}
 
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}}
 
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
 
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
#:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}}
 
#:* {{ux|dv|We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}}
 
# Wetin dey comot for person [[hustle]].
 
# Wetin dey comot for person [[hustle]].

Revision as of 15:41, 25 May 2021

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 571
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1663

Noun

  1. Na wetin dey for tree wey dem dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate.  — (NSC_Legbeti_2021, The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
    • We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am.  — (NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
  2. Wetin dey comot for person hustle.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)

Translations

  • English: fruit