Difference between revisions of "fruit"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * meat 0.81 329, beans 0.79 97, fish 0.78 323, bread 0.76 205, chicken 0.75 87, sugar 0.75 158, grass 0.74 139, tree 0.74 221, wine 0.74 141...")
 
 
(13 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* meat 0.81 329, beans 0.79 97, fish 0.78 323, bread 0.76 205, chicken 0.75 87, sugar 0.75 158, grass 0.74 139, tree 0.74 221, wine 0.74 141
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English 'fruit'.
+
From: English ''fruit''.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* frût
 
* frût
<sm2>Pcm-ng-fruit.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-fruit.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-fruit.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-fruit.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 15
 
* Frequency rank in NSC treebank: 571
 
* Frequency in raw corpus: 141
 
* Frequency rank in raw corpus: 1663
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
fruit: Indian almond -- Definition in Naija?
+
# Wetin dey for tree wey dem dey chop.
 
+
#:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(We are off to pick fruits.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv| We get '''fruit'''.|(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)}}
#: {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}}
# - (frequency:43)
+
# Wetin dey comot for person [[hustle]].
#: {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
+
#:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]].|(Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)}}
#: {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}}
 
# det (frequency:25)
 
#: {{ux|dv|Eve look di '''fruit''' like dis. |(IBA_31_Lens-Sermon_MG__35, Eve looked at the fruit, like this.)}}
 
#: {{ux|dv|You fit you fit come dis Jos buy di '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__24, You can... you can come to Jos to buy the fruit.)}}
 
# amod (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|E get plenty '''fruit''' for dis state. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__16, There are lots of fruit in this state.)}}
 
#: {{ux|dv|Wey get fine '''fruit''' when im season don reach. |(jw__43512, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|‘The '''fruit''' wey the spirit dey bear na self-control.’​— GAL. 5:22, 23 . |(jw__49346, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How e take happen, “e no know.”  Dem grow by theirself and produce '''fruit''' wey e fit harvest. |(jw__11546, __no translation__)}}
 
# compound-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|I go con cook di palm '''fruit'''. |(NST_cleaned__35678, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So once di palm '''fruit''' cook well-well, I go boil am. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__59, So once the palm fruits are well cooked, I'll boil it.)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Vitamin C dey very important to help person around dis time, so na to dey chop '''fruit''' and vegetable. |(bbc__54266, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na charcoal or wood dem dey use take burn di wet mixture of di tobacco, '''fruit''' or sugar to come out as smoke. |(bbc__89434, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Jehovah come talk sey: ‘I go make grass, plant, and tree.’ So different different kind of '''fruit''', vegetable and flower come start to dey grow. |(jw__17979, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shisha smoking na way wey some pipo dey take smoke tobacco, sometimes dem dey mix am with '''fruit''' or molasses sugar, through bowl and hose or tube. |(bbc__89438, __no translation__)}}
 
# conj-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For the farm, we dey arrange the '''fruit''' and vegetable dem put for container. |(jw__12220, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E dey tell us how to prepare the '''fruit''' and vegetable before we put am inside container. |(jw__12223, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Dis na things like '''fruit''' and vegetable. |(bbc__41731, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shisha aka hookah na tobacco wey dem mix with '''fruit''' or sugar inside bowl or tube. |(bbc__89432, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So, the '''fruit''' wey we de produce no be new disciples, but na new seed. |(jw__37106, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus talk sey: “Either una make the tree and im '''fruit''' fine or una make the tree and im '''fruit''' rotten, because na the '''fruit''' dem take dey know the tree.”— Matthew 12:33 . |(jw__35819, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|When time reach to put the '''fruit''' dem for container, other sisters dey come join us work. |(jw__12224, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Senators on Wednesday agree say di land border closing don epp local manufacturers dem to enjoy di '''fruit''' of dia labour and even reduce security challenge for di kontri. |(bbc__87848, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E come chop from the '''fruit''' and still give Adam. |(jw__27947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But God don talk about the '''fruit''' for the tree wey dey center of the garden sey: Make una no chop am, no, make una no touch am, if una chop am, una go die.’​— Genesis 3:1-3 . |(jw__34764, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonymes====
 
* meat 0.81 329, beans 0.79 97, fish 0.78 323, bread 0.76 205, chicken 0.75 87, sugar 0.75 158, grass 0.74 139, tree 0.74 221, wine 0.74 141
 
 
 
====Antonymes====
 
* meat 0.81 329, beans 0.79 97, fish 0.78 323, bread 0.76 205, chicken 0.75 87, sugar 0.75 158, grass 0.74 139, tree 0.74 221, wine 0.74 141
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Indian almond
+
* English: ''fruit''

Latest revision as of 13:49, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût

Play Play

Noun

  1. Wetin dey for tree wey dem dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate.  — (My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.)
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (We are off to pick fruits.)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)
    • We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am.  — (That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
  2. Wetin dey comot for person hustle.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)

Translations

  • English: fruit