Difference between revisions of "fruit"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na wetin dey for tree wey dem dey chop.
+
# Wetin dey for tree wey dem dey chop.
#:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021, The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate. (NSC_2021, My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.)}}
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}}
+
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020, We are off to pick fruits .)}}
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
+
#:* {{ux|dv| We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)}}
#:* {{ux|dv|We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}}
+
#:* {{ux|dv| We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(NSC_2021, That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}}
 
# Wetin dey comot for person [[hustle]].
 
# Wetin dey comot for person [[hustle]].
#:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]]. |(NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)}}
+
#:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]].|(NSC_2021, Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fruit''
 
* English: ''fruit''

Revision as of 05:23, 16 September 2022

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût

Play Play

Noun

  1. Wetin dey for tree wey dem dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. (NSC_2021, My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.)  — {{{3}}}
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (Egbokhare_2020, We are off to pick fruits .)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)
    • We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am.  — (NSC_2021, That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
  2. Wetin dey comot for person hustle.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (NSC_2021, Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)

Translations

  • English: fruit