Difference between revisions of "fruit"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''fruit''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 141 | * Frequency in raw corpus: 141 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 1663 | * Frequency rank in raw corpus: 1663 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Na seed wey dey plant body wey person fit chop. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}} | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}} |
− | + | # Na when dem mix many tings togeder to make one. | |
− | + | #:* {{ux|dv| De '''fruit''' salad dem give us for the party turn my belle small o. |(NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}} |
− | + | # Na de result of person struggle for life | |
− | + | #:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]]. |(NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # Na children God put for woman belle |
− | + | #:* {{ux|dv|D woman don dey pray for '''fruit''' of de womb now e don dey go 15years. |(NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Wey get fine '''fruit''' when im season don reach. |(jw__43512, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #* Na wetin dey show for outside de tings person get for inside. |
− | # | + | #:* {{ux|dv|‘The '''fruit''' wey the spirit dey bear na self-control.’— GAL. 5:22, 23 . |(jw__49346, The manifestations of the spirit of the)}} |
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''fruit'' |
Revision as of 14:56, 4 February 2021
Naija
Etymology
From: English fruit.
Pronunciation
- frût
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 571
- Frequency in raw corpus: 141
- Frequency rank in raw corpus: 1663
Noun
- Na seed wey dey plant body wey person fit chop.
- Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. — (NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
- We dey go dey pick fruit for school. — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
- We get fruit. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
- Na when dem mix many tings togeder to make one.
- De fruit salad dem give us for the party turn my belle small o. — (NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)
- Ehn di fruit salad too dey. — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)
- Na de result of person struggle for life
- Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle. — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
- Na children God put for woman belle
- D woman don dey pray for fruit of de womb now e don dey go 15years. — (NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)
- Wey get fine fruit when im season don reach. — (jw__43512, __no translation__)
- Na wetin dey show for outside de tings person get for inside.
- ‘The fruit wey the spirit dey bear na self-control.’— GAL. 5:22, 23 . — (jw__49346, The manifestations of the spirit of the)
Translations
- English: fruit