Difference between revisions of "fruit"

Line 16: Line 16:
  
===Noun===
 
===Noun===
# Na seed wey dey dey plant body wey person fit chop.
+
# Na seed wey dey dey plant body wey person dey chop.
 
#:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)}}
 
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}}
 
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}}
 
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
 
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}}
 
# Na when dem mix many tings togeder to make one.
 
# Na when dem mix many tings togeder to make one.
 +
#:* {{ux|dv| De way dem mix mix many tings come make am be like '''fruit''' salad. |(NSC_Legbeti_2021. The mixture looks like fruit salad.)}}
 
#:* {{ux|dv| De '''fruit''' salad dem give us for the party turn my belle small o. |(NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)}}
 
#:* {{ux|dv| De '''fruit''' salad dem give us for the party turn my belle small o. |(NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}}
 
#:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}}
 
# Na de result of person struggle for life.
 
# Na de result of person struggle for life.
 
#:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]]. |(NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)}}
 
# Na children God put for woman belle.
+
# Na de children wey God put for woman belle.
 
#:* {{ux|dv|D woman don dey pray for '''fruit''' of de womb now e don dey go 15years. |(NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)}}
 
#:* {{ux|dv|D woman don dey pray for '''fruit''' of de womb now e don dey go 15years. |(NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)}}
 
#:* {{ux|dv|Wey get fine '''fruit''' when im season don reach. |(jw__43512, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Wey get fine '''fruit''' when im season don reach. |(jw__43512, __no translation__)}}

Revision as of 16:09, 4 February 2021

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 571
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1663

Noun

  1. Na seed wey dey dey plant body wey person dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate.  — (NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
  2. Na when dem mix many tings togeder to make one.
    • De way dem mix mix many tings come make am be like fruit salad.  — (NSC_Legbeti_2021. The mixture looks like fruit salad.)
    • De fruit salad dem give us for the party turn my belle small o.  — (NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)
    • Ehn di fruit salad too dey.  — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)
  3. Na de result of person struggle for life.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
  4. Na de children wey God put for woman belle.
    • D woman don dey pray for fruit of de womb now e don dey go 15years.  — (NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)
    • Wey get fine fruit when im season don reach.  — (jw__43512, __no translation__)
  5. Na wetin dey show for outside de tings person get for inside.
    • ‘The fruit wey the spirit dey bear na self-control.’​— GAL. 5:22, 23 .  — (jw__49346. Self control is one of the manifestations of the spirit)

Translations

  • English: fruit