Difference between revisions of "fruit"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Na | + | # Na wetin dey for tree wey dem dey chop. |
− | #:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021 | + | #:* {{ux|dv|Na my mama dey sell '''fruit''' near UNILAG gate.|(NSC_Legbeti_2021, The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)}} |
#:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}} | #:* {{ux|dv|We dey go dey pick '''fruit''' for school.|(Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)}} | ||
#:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}} | #:* {{ux|dv|We get '''fruit'''. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}} | #:* {{ux|dv|Ehn di '''fruit''' salad too dey. |(KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)}} | ||
− | # | + | #:* {{ux|dv|We dey get fine '''fruit''' from dat tree before dem cut am. |(NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)}} |
+ | # Wetin dey comot for person [[hustle]]. | ||
#:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]]. |(NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)}} | #:* {{ux|dv|Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de '''fruit''' of all dis my [[hustle]]. |(NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fruit'' | * English: ''fruit'' |
Revision as of 15:40, 25 May 2021
Naija
Etymology
From: English fruit.
Pronunciation
- frût
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 571
- Frequency in raw corpus: 141
- Frequency rank in raw corpus: 1663
Noun
- Na wetin dey for tree wey dem dey chop.
- Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. — (NSC_Legbeti_2021, The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
- We dey go dey pick fruit for school. — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
- We get fruit. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
- Ehn di fruit salad too dey. — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)
- We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am. — (NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
- Wetin dey comot for person hustle.
- Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle. — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
Translations
- English: fruit