fruit

Revision as of 05:23, 16 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût

Play Play

Noun

  1. Wetin dey for tree wey dem dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. (NSC_2021, My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.)  — {{{3}}}
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (Egbokhare_2020, We are off to pick fruits .)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)
    • We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am.  — (NSC_2021, That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
  2. Wetin dey comot for person hustle.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (NSC_2021, Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)

Translations

  • English: fruit