fruit
Naija
Etymology
From: English fruit.
Pronunciation
- frût
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 571
- Frequency in raw corpus: 141
- Frequency rank in raw corpus: 1663
Noun
- Na seed wey dey dey plant body wey person dey chop.
- Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. — (NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
- We dey go dey pick fruit for school. — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
- We get fruit. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
- Na when dem mix many tings togeder to make one.
- De way dem mix mix many tings come make am be like fruit salad. — (NSC_Legbeti_2021. The mixture looks like fruit salad.)
- De fruit salad dem give us for the party turn my belle small o. — (NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)
- Ehn di fruit salad too dey. — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)
- Na de result of person struggle for life.
- Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle. — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
- Na de children wey God put for woman belle.
- D woman don dey pray for fruit of de womb now e don dey go 15years. — (NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)
- We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am. — (NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
- Na wetin dey show for outside de tings person get for inside.
- ‘The fruit wey the spirit dey bear na self-control.’— GAL. 5:22, 23 . — (jw__49346. Self control is one of the manifestations of the spirit)
Translations
- English: fruit