fruit
Naija
Etymology
From: English fruit.
Pronunciation
- frût
Noun
- Na wetin dey for tree wey dem dey chop.
- Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. — (NSC_Legbeti_2021, The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
- We dey go dey pick fruit for school. — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
- We get fruit. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
- We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am. — (NSC_Legbeti_2021.That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
- Wetin dey comot for person hustle.
- Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle. — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
Translations
- English: fruit