fruit
Naija
Etymology
From: English fruit.
Pronunciation
- frût
Noun
- Wetin dey for tree wey dem dey chop.
- Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate. (NSC_2021, My mother is the woman that sells fruits near UNILAG gate.) — {{{3}}}
- We dey go dey pick fruit for school. — (Egbokhare_2020, We are off to pick fruits .)
- We get fruit. — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruits.)
- We dey get fine fruit from dat tree before dem cut am. — (NSC_2021, That tree bears delicious fruits up until it was cut down.)
- Wetin dey comot for person hustle.
- Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle. — (NSC_2021, Everyday, I pray to God to let me live to a ripe old age so that I can enjoy the fruit of all of my neighbour.)
Translations
- English: fruit