fruit

Revision as of 16:09, 4 February 2021 by 154.66.32.13 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English fruit.

Pronunciation

  • frût


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 15
  • Frequency rank in NSC treebank: 571
  • Frequency in raw corpus: 141
  • Frequency rank in raw corpus: 1663

Noun

  1. Na seed wey dey dey plant body wey person dey chop.
    • Na my mama dey sell fruit near UNILAG gate.  — (NSC_Legbeti_2021. The woman who sells fruits by UNILAG's gate is my mum.)
    • We dey go dey pick fruit for school.  — (Egbokhare_2020. We are off to pick fruits .)
    • We get fruit.  — (JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__18, We have fruit.)
  2. Na when dem mix many tings togeder to make one.
    • De way dem mix mix many tings come make am be like fruit salad.  — (NSC_Legbeti_2021. The mixture looks like fruit salad.)
    • De fruit salad dem give us for the party turn my belle small o.  — (NSC_Legbeti_2021. The fruit salad shared at the party purged me a bit.)
    • Ehn di fruit salad too dey.  — (KAD_19_Kabiru-Gymnasium_DG__149, Ehn, the fruit salad is also available.)
  3. Na de result of person struggle for life.
    • Everyday na im I dey pray make God let me reach better old age make I for fit enjoy de fruit of all dis my hustle.  — (NSC_Legbeti_2021.I pray daily for a long life so I can enjoy the fruits of my labour.)
  4. Na de children wey God put for woman belle.
    • D woman don dey pray for fruit of de womb now e don dey go 15years.  — (NSC_Legbeti_20201. The woman has been begging God for a baby in the last 15years.)
    • Wey get fine fruit when im season don reach.  — (jw__43512, __no translation__)
  5. Na wetin dey show for outside de tings person get for inside.
    • ‘The fruit wey the spirit dey bear na self-control.’​— GAL. 5:22, 23 .  — (jw__49346. Self control is one of the manifestations of the spirit)

Translations

  • English: fruit