Difference between revisions of "fufu"

Line 10: Line 10:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become [[swallow]] wey some people dey call [[akpu]]
+
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go make am turn to [[swallow]] wey some people dey call [[akpu]].
:* {{ux|dv|I like '''fufu'''.|(Egbokhare _2020. I like eating fufu.)}}
+
:* {{ux|dv|I like '''fufu'''.|(Egbokhare _2020, I like eating fufu.)}}
:* {{ux|dv| I no go ever fit stop to chop '''fufu''' [[lailai]]. |(NSC_Legbeti_2021. I can never stop eating fufu.)}}
+
:* {{ux|dv| I no go ever fit stop to chop '''fufu''' [[lailai]]. |(NSC_2021, I can never stop eating fufu.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop '''fufu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.)}})
 
:* {{ux|dv|Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop '''fufu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.)}})
 
:* {{ux|dv|And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with '''fufu''', you fit eat am with eh... even your semo sef. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)}}
 
Revision as of 19:06, 18 September 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba fufu

Pronunciation

  • fùfú

Play Play

Noun

  • Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go make am turn to swallow wey some people dey call akpu.
  • I like fufu.  — (Egbokhare _2020, I like eating fufu.)
  • I no go ever fit stop to chop fufu lailai.  — (NSC_2021, I can never stop eating fufu.)
  • Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop fufu.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.))
  • And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with fufu, you fit eat am with eh... even your semo sef.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)

Synonyms

Translations

  • English: A processed powdery cassava eaten with soup.