Difference between revisions of "fufu"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[swallow]] wey dem dey use cassava make. some people dey call am [[akpu]]. |
:* {{ux|dv|I like '''fufu'''.|(Egbokhare _2020, I like eating fufu.)}} | :* {{ux|dv|I like '''fufu'''.|(Egbokhare _2020, I like eating fufu.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| I no go ever fit stop to chop '''fufu''' [[lailai]]. |( | + | :* {{ux|dv| I no go ever fit stop to chop '''fufu''' [[lailai]]. |(I can never stop eating fufu.)}} |
:* {{ux|dv|Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop '''fufu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.)}}) | :* {{ux|dv|Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop '''fufu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.)}}) | ||
:* {{ux|dv|And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with '''fufu''', you fit eat am with eh... even your semo sef. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)}} | :* {{ux|dv|And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with '''fufu''', you fit eat am with eh... even your semo sef. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)}} |
Latest revision as of 12:12, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: Yoruba fufu
Pronunciation
- fùfú
Noun
- I like fufu. — (Egbokhare _2020, I like eating fufu.)
- I no go ever fit stop to chop fufu lailai. — (I can never stop eating fufu.)
- Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop fufu. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.))
- And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with fufu, you fit eat am with eh... even your semo sef. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)
Synonyms
Translations
- English: A processed powdery cassava eaten with soup.