fufu

Revision as of 17:49, 3 February 2021 by 102.89.1.20 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba fufu

Pronunciation

  • fùfú


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 2872
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8270

Noun

  • Na cassava wey dem prepare to fit let person eaten soup like eba.
  • I like fufu.  — (Egbokhare _2020. I like eating fufu.)
  • I no go ever fit stop to chop fufu lailai.  — (NSC_Legbeti_2021. I can never stop eating fufu.)
  • Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop fufu.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.))
  • And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with fufu, you fit eat am with eh... even your semo sef.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.)


Synonyms

Translations

  • English: A processed powdery cassava eaten with soup.