future husband

Naija

Etymology

From: English future and husband

Pronunciation

  • fútʃɔ́hɔ̄sbànd

Play Play

Noun (compound)

  • Man wey person wan marry for future.
  • Na my future husband you dey see so.  — (Meet my fiancé.)
  • Wetin you say my future husband do you sef?.  — (What is your complaint against my fiancé?)
  • Dat my future husband never know sey I don born before o.  — (My fiancé is yet to know I have a kid already.)

Related form

future

Translations

  • English: fiancé