Difference between revisions of "future husband"
Line 14: | Line 14: | ||
:* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_2020, What is your complaint against my fiancé?)}} | :* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_2020, What is your complaint against my fiancé?)}} | ||
:* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(NSC_2020, My fiancé is yet to know I have a kid already.)}} | :* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(NSC_2020, My fiancé is yet to know I have a kid already.)}} | ||
− | + | =====Related form==== | |
+ | [[future]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fiancé'' | * English: ''fiancé'' |
Revision as of 19:38, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: English future and husband
Pronunciation
- fútʃɔ́hɔ̄sbànd
Noun (compound)
- Man wey person wan marry for future.
- Na my future husband you dey see so. — (Egbokhare_2020. Meet my fiancé.)
- Wetin you say my future husband do you sef?. — (NSC_2020, What is your complaint against my fiancé?)
- Dat my future husband never know sey I don born before o. — (NSC_2020, My fiancé is yet to know I have a kid already.)
=Related form
Translations
- English: fiancé