Difference between revisions of "future husband"

 
Line 11: Line 11:
 
===Noun (compound)===
 
===Noun (compound)===
 
* Man wey person wan marry for [[future]].
 
* Man wey person wan marry for [[future]].
:* {{ux|dv| Na my '''future husband''' you dey see so.|(Egbokhare_2020. Meet my fiancé.)}}
+
:* {{ux|dv| Na my '''future husband''' you dey see so.|(Meet my fiancé.)}}
:* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_2020, What is your complaint against my fiancé?)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(What is your complaint against my fiancé?)}}
:* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(NSC_2020, My fiancé is yet to know I have a kid already.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(My fiancé is yet to know I have a kid already.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
[[future]]
 
[[future]]

Latest revision as of 14:01, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English future and husband

Pronunciation

  • fútʃɔ́hɔ̄sbànd

Play Play

Noun (compound)

  • Man wey person wan marry for future.
  • Na my future husband you dey see so.  — (Meet my fiancé.)
  • Wetin you say my future husband do you sef?.  — (What is your complaint against my fiancé?)
  • Dat my future husband never know sey I don born before o.  — (My fiancé is yet to know I have a kid already.)

Related form

future

Translations

  • English: fiancé