Difference between revisions of "future husband"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun (compound)=== | ===Noun (compound)=== | ||
− | * Na man wey person wan marry | + | * Na man wey person wan marry. |
− | :* {{ux|dv|Na my '''future husband''' you dey see so.|(Egbokhare_2020. Meet my | + | :* {{ux|dv|Na my '''future husband''' you dey see so.|(Egbokhare_2020. Meet my fiancé.)}} |
− | :* {{ux|dv|Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my | + | :* {{ux|dv|Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiancé?)}} |
− | :* {{ux|dv|That my '''future husband''' never know | + | :* {{ux|dv|That my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(NSC_Legbeti_2020. My fiancé is yet to know I have a kid already.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''fiancé'' | * English: ''fiancé'' |
Revision as of 12:26, 26 May 2021
Naija
Etymology
From: English future and husband
Pronunciation
- fútʃɔ́hɔ̄sbànd
Noun (compound)
- Na man wey person wan marry.
- Na my future husband you dey see so. — (Egbokhare_2020. Meet my fiancé.)
- Wetin you say my future husband do you sef?. — (NSC_Legbeti_2020. What is your complaint against my fiancé?)
- That my future husband never know sey I don born before o. — (NSC_Legbeti_2020. My fiancé is yet to know I have a kid already.)
Translations
- English: fiancé