Difference between revisions of "future husband"
(→Naija) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun (compound)=== | ===Noun (compound)=== | ||
* Man wey person wan marry for [[future]]. | * Man wey person wan marry for [[future]]. | ||
− | :* {{ux|dv| Na my '''future husband''' you dey see so.|( | + | :* {{ux|dv| Na my '''future husband''' you dey see so.|(Meet my fiancé.)}} |
− | :* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|( | + | :* {{ux|dv| Wetin you say my '''future husband''' do you sef?.|(What is your complaint against my fiancé?)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|( | + | :* {{ux|dv| Dat my '''future husband''' never know sey I don born before o.|(My fiancé is yet to know I have a kid already.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
[[future]] | [[future]] |
Latest revision as of 14:01, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English future and husband
Pronunciation
- fútʃɔ́hɔ̄sbànd
Noun (compound)
- Man wey person wan marry for future.
- Na my future husband you dey see so. — (Meet my fiancé.)
- Wetin you say my future husband do you sef?. — (What is your complaint against my fiancé?)
- Dat my future husband never know sey I don born before o. — (My fiancé is yet to know I have a kid already.)
Related form
Translations
- English: fiancé