future husband
Naija
Etymology
From: English future and husband
Pronunciation
- fútʃɔ́hɔ̄sbànd
Noun (compound)
- Man wey person wan marry for future.
- Na my future husband you dey see so. — (Egbokhare_2020. Meet my fiancé.)
- Wetin you say my future husband do you sef?. — (NSC_2020, What is your complaint against my fiancé?)
- Dat my future husband never know sey I don born before o. — (NSC_2020, My fiancé is yet to know I have a kid already.)
Translations
- English: fiancé