Difference between revisions of "gage"

Line 19: Line 19:
 
#:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}}
 
#:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}}
 
#:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
 
#:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
# Sey person belleful
+
# Sey person [[belleful]]
 
#:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}}
 
#:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}}
 
#:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}}
 
#:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}}

Revision as of 19:46, 13 August 2021

Naija

Alternative Form

gauge

Etymology

From: English gauge

Pronunciation1

gêd͡ʒ


Pronunciation1

gêʒ


Verb

Intransitive

  1. Sey person increase level of someting.
    • Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )
    • Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
  2. Sey person belleful
    • As I dey look your eye so, you never gage o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
    • How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)

Related Forms

Synonyms

belleful,

Translation

English: fill, full