Difference between revisions of "gage"
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-gage.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gage.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-guage.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-guage.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:29, 12 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
- gêd͡ʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: fill, full