Difference between revisions of "gage"
Line 12: | Line 12: | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
# Sey person increase level of someting. | # Sey person increase level of someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |( | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri.|(NSC_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |( | + | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |(NSC_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}} |
− | # Sey person [[belleful]] | + | # Sey person [[belleful]]. |
− | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | ( | + | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o.| (NSC_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}} |
− | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|( | + | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== |
Revision as of 20:12, 18 September 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
- gêd͡ʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (NSC_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (NSC_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful.
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (NSC_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (NSC_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: fill, full