Difference between revisions of "gage"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
 
* gêd͡ʒ
 
* gêd͡ʒ
<sm2>Pcm-ng-gag.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-gage.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-gage1.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-guage.m.ogg</sm2>
 
 
===Pronunciation2===
 
gêʒ
 
<sm2>Pcm-ng-gag.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-gage2.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
 
# Sey person increase level of someting.
 
# Sey person increase level of someting.
#:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri.|(Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)}}
#:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
+
#:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
# Sey person [[belleful]]
+
# Sey person [[belleful]].
#:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}}
+
#:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o.| (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}}
#:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}}
+
#:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}}
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Latest revision as of 14:05, 31 May 2023

Naija

Alternative Form

gauge

Etymology

From: English gauge

Pronunciation1

  • gêd͡ʒ

Play Play

Verb

Intransitive

  1. Sey person increase level of someting.
    • Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri.  — (Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
    • Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty  — (Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
  2. Sey person belleful.
    • As I dey look your eye so, you never gage o.  —  (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
    • How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief!  — (How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)

Related Forms

Synonyms

belleful,

Translation

English: fill, full