Difference between revisions of "gage"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Naija) |
||
(13 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''gauge'' | From: English ''gauge'' | ||
===Pronunciation1=== | ===Pronunciation1=== | ||
− | gêd͡ʒ | + | * gêd͡ʒ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-gage.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-guage.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | # Sey person increase level of someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri.|(Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |(Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}} | |
+ | # Sey person [[belleful]]. | ||
+ | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o.| (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | |||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[belleful]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''fill'' | + | English: ''fill'', ''full'' |
Latest revision as of 14:05, 31 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
- gêd͡ʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful.
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: fill, full