Difference between revisions of "gage"

Line 13: Line 13:
 
<sm2>Pcm-ng-gage2.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-gage2.m.ogg</sm2>
  
===Definition===
 
Sey person increase level of someting.
 
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
* Sey person increase level of someting.
+
# Sey person increase level of someting.
** {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}}
** {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
+
#:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]]  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}}
 +
# Sey person belleful
 +
#:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}}
 +
#:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}}
  
 +
====Synonyms====
 +
[[belleful]],
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''fill''
+
English: ''fill'', ''full''

Revision as of 16:32, 3 December 2020

Naija

Alternative Form

gauge

Etymology

From: English gauge

Pronunciation1

gêd͡ʒ


Pronunciation2

gêʒ


Verb

Intransitive

  1. Sey person increase level of someting.
    • Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )
    • Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
  2. Sey person belleful
    • As I dey look your eye so, you never gage o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
    • How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief!  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)

Synonyms

belleful,

Translation

English: fill, full