Difference between revisions of "gage"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
<sm2>Pcm-ng-gage2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gage2.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
− | + | # Sey person increase level of someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Abeg '''gage''' di tire, I dey travel dey go Warri. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Bros no '''gage''' one more bottle o, your eye don [[dirty]] |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)}} | |
+ | # Sey person belleful | ||
+ | #:* {{ux|dv| As I dey look your eye so, you never '''gage''' o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| How many plate you go chop before you '''gage'''? You dey chop like tief!|(NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[belleful]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''fill'' | + | English: ''fill'', ''full'' |
Revision as of 16:32, 3 December 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
gêd͡ʒ
Pronunciation2
gêʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Synonyms
Translation
English: fill, full