gage
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English gauge
Pronunciation1
- gêd͡ʒ
Verb
Intransitive
- Sey person increase level of someting.
- Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri. — (Please pump the tire, I'm travelling to Warri.)
- Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty — (Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)
- Sey person belleful.
- As I dey look your eye so, you never gage o. — (Looking at you, I can tell that you are not satisfied)
- How many plate you go chop before you gage? You dey chop like tief! — (How many servings will you have before you are satisfied? You eat like a thief.)
Related Forms
Synonyms
Translation
English: fill, full