gage

Revision as of 19:34, 2 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

gauge

Etymology

From: English gauge

Pronunciation1

gêd͡ʒ


Pronunciation2

gêʒ


Definition

Sey person increase level of someting.

Verb

Intransitive

  • Sey person increase level of someting.
    • Abeg gage di tire, I dey travel dey go Warri.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Please pump the tire, I'm travelling to Warri. )
    • Bros no gage one more bottle o, your eye don dirty  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Brother, please don't take one more bottle, you are already drunk.)

Translation

English: fill