gallant

Naija

Etymology

From: English gallant

Pronunciation

  • gálânt

Play Play

Adjective

  • Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
  • You dey ask how my side? I gallant.  — (You ask if I have money? I have what I need.)
  • I bin gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.  — (I use to be rich but I blew it all on women and drink.)

Synonyms

Translations

  • English: rich