Difference between revisions of "gallant"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
 
* Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
:*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.|NSC_Legbeti_2021. You ask if I have money? I am very ok on cash.}}
+
:*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.|(You ask if I have money? I have what I need.)}}
:*{{ux|dv| I bin '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.|NSC_Legbeti_2021. I use to be rich but I blew it all on women and drink.}}
+
:*{{ux|dv| I bin '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.|(I use to be rich but I blew it all on women and drink.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 14:07, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English gallant

Pronunciation

  • gálânt

Play Play

Adjective

  • Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
  • You dey ask how my side? I gallant.  — (You ask if I have money? I have what I need.)
  • I bin gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.  — (I use to be rich but I blew it all on women and drink.)

Synonyms

Translations

  • English: rich