Difference between revisions of "gallant"
Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Make person get money wey go reach am do wetin e want do. | * Make person get money wey go reach am do wetin e want do. | ||
− | :*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.| | + | :*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.|(You ask if I have money? I have what I need.)}} |
− | :*{{ux|dv| I bin '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.| | + | :*{{ux|dv| I bin '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.|(I use to be rich but I blew it all on women and drink.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 14:07, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English gallant
Pronunciation
- gálânt
Adjective
- Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
- You dey ask how my side? I gallant. — (You ask if I have money? I have what I need.)
- I bin gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink. — (I use to be rich but I blew it all on women and drink.)
Synonyms
Translations
- English: rich