Difference between revisions of "gallant"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Na make pesin hold im side.
+
* Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
 
:*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.|NSC_Legbeti_2021. You ask if I have money? I am very ok on cash.}}
 
:*{{ux|dv|You dey ask how my side? I '''gallant'''.|NSC_Legbeti_2021. You ask if I have money? I am very ok on cash.}}
:*{{ux|dv| I been '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.|NSC_Legbeti_2021. I use to be rich but I blew it all on women and drink.}}
+
:*{{ux|dv| I bin '''gallant''' before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.|NSC_Legbeti_2021. I use to be rich but I blew it all on women and drink.}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:10, 8 September 2021

Naija

Etymology

From: English gallant

Pronunciation

  • gálânt

Play Play

Adjective

  • Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
  • You dey ask how my side? I gallant.  — NSC_Legbeti_2021. You ask if I have money? I am very ok on cash.
  • I bin gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink.  — NSC_Legbeti_2021. I use to be rich but I blew it all on women and drink.

Synonyms

Translations

  • English: rich