gallant
Naija
Etymology
From: English gallant
Pronunciation
- gálânt
Adjective
- Make person get money wey go reach am do wetin e want do.
- You dey ask how my side? I gallant. — NSC_2021, You ask if I have money? I have what I need.)
- I bin gallant before, hold pay reach teeth but all my money vanish follow woman and drink. — NSC_2021, I use to be rich but I blew it all on women and drink.)
Synonyms
Translations
- English: rich